Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ghana Jollof
Basketmouth, Falz, Kwabena Kwabena
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Asiko oo
Eh Eh
Basket
Ahnahn Ahnahn
Eh Eh
Ghana Jollof Eh Eh Eh
Ghana Jollof
ย
Ghana Jollof Eh Eh Eh
Duktor
Mikษษ bษษbi
Aaye minbษ diล
Mehyia ษbaa bi
Mibisaa nidiล
Osi Ajubi
Osipi sita
Neho ye akono paa.
She be Ghana jollof eh
My Asiko darlin
Asiko baby(asikoooo)
Minti ne ho gyae oo
Akodaa kitiwaa bi.
She tickle me fancy.
She be Ghana jollof ehh
Ghana Jollof Eh Eh Eh
She be Ghana Jollof Eh
My brother see the Ghana Jollof wey I chop fuck up my brain
Wey she give me for that early momo quarter to eight
I tell am I no really dey starve cover the plate
Me wey never dey taste but I dey salivate
The thing dey hot
The thing dey jake
No be say the pepper full am too much but e dey cake
Abeg what be the kind spices
What be the mix
Na the thing wey dey my mind like dis
Pour me the drink
She dey kill my focus
The container bogus
Customer Service mehn
Dem for give am bonus
The way she kon place am for table
My coordination unstable
Na combination of vex and some finesse
And when I go put am for mouth
The wey she scream wey e loud
Then now she's holding my chest
Keep going yes!
What you dey do today, it's Friday
I get another place if your man dey
ย
Ghana Jollof Eh Eh Eh
She be Ghana Jollof
ย
Ghana Jollof Eh Eh Eh
Oh baby o!
Ghana Jollof Eh Eh
ย