Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Osama
Ghowst
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Omo nah active 8 oh!
Echo!
Fumilaye!
Say na Wetin you carry oh eh!
Funmilaye o
I don jonze cos you dey worry
Pay you salary oh
Funmilaye!
I turn your maye oh!
I don jonze cos you dey worry
Show me girl sey you know
Ah osama (And I gat you oh!)
(Don blow my head like you from)
Shey me follow go
Ah Bahamas(Cause I got you oh)
(don blow my head like you from)
Show me girl sey you know
Ah osama (Cause I got you oh)
(Don blow my head like you from)
Shey me you follow go
Ah Bahamas (Show my mommy oh)
(Oh no no no!)
So tell me how you want it oh
Ah osama (Come blow my head like you from)
Tell the Dj make he jam it oh
Ah Bahamas (Oh no no no! )
Tell me how you want it oh
Ah osama (Come blow my head like you from)
Tell the Dj make he jam it oh
Ah Bahamas (Make he Jam it oh!)
Shey you go gimme chance now
Make I for treat you right now
The way that booty bounce now
Me I wan follow!
Me I no fit lie now
If you dey my side
I go treat you now
Me I wan follow!
Na your slow whine slow whine
put a man on cruise e dey make me wan kpai
Girl No time no time
Tell me what you saying
Oh Baby no time!
Omo I no mind no mind
I for like to make you mine
Oh baby no time!
No time no time
Baby no time!
Show me girl sey you know
Ah osama (And I gat you oh!)
(Don blow my head like you from)
Shey me follow go
Ah Bahamas(To my mother oh)
(Oh no no no no!)
Show me girl sey you know
Ah osama (And I got you oh)
(Don blow my head like you from)
Shey me you follow go
Ah Bahamas (Cause I got you oh)
(Oh no no no no!)
Ah Osama (Con blow my head like you from)
Ah Bahamas (Oh no no no no)
Ah Osama (con blow my head like you from)
Ah Bahamas (Oh no no no no)
(Moniker no go even know) Ah Osama
No let anita know
(Con blow my head like you from)
(Amina sef e no go know)
Ah Bahamas (Kalifa know! oh no no no no)
But even though, even though, even though!
Ah osama (Con blow my head like you from)
Ah Bahamas (Oh no no no no)
Them no fit know (Them no go know)
Nobody know!
Them fit know (Say we don dey blow)
Them no fit know (Them no go know)
Nobody know!
Them fit know (Say we don dey blow)