Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Tele Tele
RBreed
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Odi don don
I must worry worry dem gan
As I don be shine shine bobo
I must to worry worry dem gan
Odi don don
I must worry worry dem gan
As I don be shine shine bobo
I must to worry worry dem gan
Tele tele
Dem been dey take us laugh oh
But Nowadays...
We dey ball like pele
Life wey sweet
Shebi na money do am
From grass to grace
Shebi na God dey do am
You know say no be by power
Now me I go chop my life like shawarma
You know say no be by power
Now me I go chop my life like shawarma
See as the boy fresh oh
E be like today bread oh
I say poverty don cast oh
Who Godi done bless oh
When I pull up in a lambo
Dem dey ask say who that oh...
Shey no be that boy wey
Dey roast that year for ishashi
I dey do my thing Jeje
I no be copy cat
Because I sabi book oh
I no dey giraffe
After I give dem one ...aye
Dem say make I give them again
Won yari kpe dem want jirate
Oya DJ play am again
Tele tele
Dem been dey take us laugh oh
But Nowadays...
We dey ball like pele
Life wey sweet
Shebi na money do am
From grass to grace
Shebi na God dey do am
You know say no be by power
Now me I dey chop my life like shawarma
You know say no be by power
Now me I dey chop my life like shawarma
See as the boy fresh oh
E be like today bread oh
I say poverty don cast oh
Who Godi done bless oh
Charlie what be the matter
Leave me make I waka
When I been dey call you shey you answer
Shebi you no answer me
Na baba God be the answer
I no fit to talk plenty grammar
But I know say you are feeling me
Odo dance am if you feeling me eh...
After I give dem one... aye
Dem say make I give them again
Won yari kpe dem want jirate
Oya DJ play am again
Tele tele
Dem been dey take us laugh oh
But Nowadays...
We dey ball like pele
Life wey sweet
Shebi na money do am
From grass to grace
Shebi na God dey do am
You know say no be by power
Now me I go chop my life like shawarma
You know say no be by power
Now me I go chop my life like sharwama
Uhhh everybody call me Rbreed oh
Na me be the don dada
Everybody follow lead oh
ย