Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Rover
Ayo Maff
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Ah-ah-ah-ah-ah-ah)
(Buss my head)
October 2021, I give my heart say make I love (Ayy, my heart)
October 2022, them break my heart for my domot
(Hmmm)
I dey for back seat of my Rover, with my dealer
We dey talk about the mulla
But you dey for back seat of your Rover
With Anita wey you jam for Ipaja
If you get business, make you call me
If you get wahala, make you call God
When you knack me billing, I go forfeit
'Cus you fit to shenk me when e don red
(Oh-oh-oh-oh)
I dey for back seat of my Rover (Rover, rover rover ah-ah)
With my dealer, we dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla)
(But) You dey for back seat of your Rover (Rover, rover rover, ah-ah)
With Anita wey you jam for Ipaja
Ah-ah astalafigo astalafigo
Omo wetin dey sup? (Ah)
Mo wo telemundo mo wo telemundo, omo i no fit chop (omo i no fit chop)
See me i've had enough
Who said money can't buy love?
Mo ra casamigos, oh my amigo
Shey you know how it goes (Shey you know how it goes)
If you get the raba make you buy the GLE (Ajeh)
When you get the money, you go know your enemies (Ah-ah)
100 dollar la fi n gazo tori Amaka
Igba to le mi mo japa lole Uncle K Marhaba
(Oh-oh-oh-oh)
I dey for back seat of my Rover (Rover, rover rover ah-ah)
With my dealer, we dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla)
(But) You dey for back seat of your Rover (Rover, rover rover, ah-ah)
With Anita wey you jam for Ipaja
Tell my padi I've been chasing bag to hide away my pains
Men I shuffle down my days and I choose the one wey be holiday
Cause when e red nobody go ask me where e dey
Even my man go talk say when them dey share grace where you Dey
(Ah-ah-ah)
Na why I no fit penkelemesi o
I dey move like I'm Lionel Messi o (Ah-ah-ah)
Omo small thing Dey make me vex o (Ah-ah-ah)
Watch your mouth, i no dey for your set o
Your mate dey work, you dey flex o (Ah-ah-ah)
You dey think say life na girlie o
(Oh-oh-oh-oh)
I dey for back seat of my Rover (Rover, rover rover ah-ah)
With my dealer, we dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla)
(But) You dey for back seat of your Rover (Rover, rover rover, ah-ah)
With Anita wey you jam for Ipaja
ย