Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Omalicha
Yiizi, TMZY
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Uhhhh
Uhhh-uhhhh-uhhhhhh (mase jeko dabi)
Uhhh-uhhhhhh (mase jeko dabi Folashade)
Folashade, folashade (Uhhh)
Omalicha Aliyah
Omo fine o tun jo mama e
The way she been carry body
Fit to make me forget
Some kain things
Body of a goddess
That thing wey she do me
Before me no fi recollect
That thing wey she do me in my feelings gat me thinking
Gat me reminiscing with the way I been dey reason
However you do me orente nothing go do me
Angelina Jolie
Jo rora lomi
Folashade think she bad
But Halima and Fatima
Wetin money no fit buy
Sunmomi je a reconcile
Your reticence is evidence
'Cause I x with your existence
And I x with your vibe
And I x with your vibe
Omalicha Aliyah
Omo fine o tun jo mama e
The way she been carry body
Fit to make me forget
Some kain things
Body of a goddess
That thing wey she do me
Before me no fi recollect
When we dey Bamako for Mali
Baby ma kobami
This your body badder
Bigger than a v8 engine
Bamako for Mali
Baby ma kobami
This your body badder
Bigger than a v8 engine
Omalicha l'Aliyah
Omo fine o tun jo mama e
The way she been carry body
Fit to make me forget
Some kain things
Body of a goddess
That thing wey she do me
Before me no fi recollect
That thing wey she do me in my feelings gat me thinking
Gat me reminiscing with the way I been dey reason
However you do me orente nothing go do me
Angelina Jolie
Jo rora lom
ย