Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Dem No Really Send Us
Dremo
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Yeah
(All I can say na say dem know-)
(We send their papa)
Codename
(All I can say na say dem know oh-ohh)
(We send their mama)
Yeah (all I-, all I-)
Uhn
Una no know say fuel na 1,500 รกbi?
E don dey red for una side รกbi? (Alright)
You dey go rally for rice, instead make you fight for your right
แปmแป, na una papa sabi (aya-ya)
Show dem tear gas, show dem tear gas (show dem tear gas, yeah)
I no trust anything wey be federal (รกjรจ)
Even Muhammed lie during End SARS
Dem be liars, than a buala
Let's talk about the bandit, attack a hundred plus people killed in Kwara massacre
Over 150 worshippers adopted in Kaduna, Maiduguri bombing was March
People just dey die throway (Jesu)
But the government dey see am, they look away
Make we dey voice out like VDM and Sowore
We dey solid enough to show wรจrรจy (alright)
รyรก, make we talk about light situation
Band A people stills need generator, ah
Light of the world in the mud
'Cause few weeks ago, I still hook for elevator
To rent apartment for Island, e don cost
E dey touch everybody, even landlord
Na every year dem dey triple the cost
And government dey watch, they don't really care about us
(All I can say na say dem know-), yeah
(We send their papa), they no send, they no send
แนขรจ you dey hear?
(All I can say na say dem know oh-ohh)
(We send their mama), down
(All-All, all I-)
Abeg, I want a quick answer
Does Blessing CEO really have cancer?
Is Tonto Dikeh really a pastor?
แนขรจ dem carry Mirabel go police station?
New tat rules, but my pocket the same
They still wan collect from us, when nothing has changed
Thirty-five percent of what I earn is the same
Broad day light robbery, a shame (a shame)
(All I-)
Dem dey fix the road for Lekki-Epe, eh
Is it because the election is near? Eh
Nonsense (mm), yeye government (mm)
Dem don dey pay people wey dey create content (แนฃรจ you dey hear?)
Na only music and football wey still dey give us joy, say Naija never spoil, รกjรจ
We no quality for World Cup, but it's not the end of the world, una still dey ball, รกjรจ
If you dey cry, make you dey see
Suffering and smiling, 'cause of the picks you dey support
Na so-so rice dem dey share for this street
At least King Charles knows about our jollof (all I-)
Naija no dey carry last, no be today (no be today, uh)
Na we dey turn up, energy dey (energy)
At the end of the day, na the country be the case
But, government wan chop all the National cake (una dey craze)
(All I can say na say dem know-)
(We send their papa)
(All I can say na say dem know oh-ohh)
(We send their mama)
ย