Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Only
Okwi
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
I say only oh (Oh you're my only, oh you're only)
Oh you're my only
I say only oh (Oh you're my only, oh you're only)
Oh you're my only
Make I nuh lie to you
Body dy shark me
Your body dy sweet me
This table na for two
Me and you mummy
Na hausa girl
She mix am with e small kunu
Be like na juju oh
Be like na voodoo
The shege con dy danboro
See as I dy do
I say
Hold my beer now why I go fall?
No fit to fall
Watin dy sup?
Banny sef don lap for my domot
Money dy pour
Body dy kpro
Hold my beer now for I go fall
No fit to fall
Watin dy sup?
Banny sef don lap for my domot
I say only oh (Oh you're my only, oh you're only)
Oh you're my only
I say only oh (Oh you're my only, oh you're only)
Oh you're my only
Gimme love oh gimme love
I go like dive inside for your mind oh
The face card no decline oh likewise
The back side e dy turn my eyes oh
I say
Hold my beer now for I go fall
No fit to fall
Watin dy sup?
Banny sef don lap for my domot
Money dy pour
Body dy kpro
Hold my beer now for I go fall
No fit to fall
Watin dy sup?
Banny sef don lap for my domot
I say only oh