Skip to content

Confession

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Pon deck Yeba yeba yi Fight for you my life Dey here so Confession I get confession I don do wetin I no suppose to do I fall in love again Oh bebe Elo lo ma je Omoge mi, ki lo fe Nitori iwo ni mofe, baby I swear na love I swear na love If e no be for your love oh I for don comot I komot my dear If e no be for your love oh I for dey airport If e no be for your love oh How I wan be If e no be for your love oh So mi so No mind dem isokuso No leave me alone No disconnect chargie oh I dey beg you oh Loving you na crime, I go jail for you Luxury loving girl, Hushpuppi for you Pass me your love, no letting go A very fine girl from Jalingo Eh hmmm So mi so Teach me, my professor If you say make I do I go do anything I dey fit fight for love My confession I swear na love If e no be for your love oh I for don comot I komot my dear If e no be for your love oh I for dey airport If e no be for your love oh How I wan be If e no be for your love oh Na love oh Na love oh Oh na love oh I fall for you I fall like wall of Jericho I swear na love I swear na love If e no be for your love oh I for don comot I komot my dear If e no be for your love oh I for dey airport If e no be for your love oh How I wan be If e no be for your love oh I swear na love If e no be for your love oh I for don comot I komot my dear If e no be for your love oh I for dey airport If e no be for your love oh How I wan be If e no be for your love oh If e no be for the love, why I do like this? If e no be for the love, how I wan be? Nasboi