Skip to content

No Worry

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Hannah make you no cry again Because you no get pikin Na God name dey bring Sarah I can hear the mocking and the laughter But make you understand say In the morning after E go be your turn to laugh But make I tell you something for sure Your situation no go last forever more God don hear your heart cry And he go bring the answer to you just in time No worry my brother things go better In the end my sister After rain the sun go shine Make you no cry God no dey lie He go see you through Just put your hope in Jesus Christ Jephthah I know you've been rejected Ostracized and neglected Your future has been doubted Joseph upon all wetin you dream You see yourself for prison It wasn't really tin But make I tell you something for sure If you lean on Jesus he go help you endure Till your hopes and dreams have been realized And he go make your future bright No worry my brother things go better In the end my sister After rain the sun go shine Make you no cry God no dey lie He go see you through Just put your hope in Jesus Christ Naomi I know you lost your sons and You lost your loving husband It's as though God has abandoned you David just when they make you king You just dey run from your enemies Even as a king Life still dey hard to live But make I tell you something for sure If you can keep on trusting in the Lord He go give you double for wetin you lost My brother make you cry no more No worry my brother things go better In the end my sister After rain the sun go shine Make you no cry God no dey lie He go see you through Just put your hope in Jesus Christ Hold on your solution dey for your door Make you put your trust in the Lord Don't cry no more Your problems only come to make you strong So if you dey listen to this song Don't cry no more Hey you I no know all your problems But I know say God don solve them If you will only let him in But make I tell you something for sure If you can open your heart to the Lord He go come in and change your life And he go wipe the tear out from your eyes Please no No worry my brother things go better In the end my sister After rain the sun go shine Make you no cry God no dey lie He go see you through Just put your hope in Jesus Christ No worry my brother things go better In the end my sister After rain the sun go shine Make you no cry God no dey lie He go see you through Just put your hope in Jesus Christ No worry my brother things go better In the end my sister After rain the sun go shine Make you no cry God no dey lie He go see you through