Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Gracias
Salvation Rx
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
B'ashe bi eru la bomo
Eni to compose owe yi o san ku ni
She omo davido lema ti jeun laroyi?
Ebi npami
ย
It's Venus
Five star no be magic
I dey work hard, no relenting
It's a new day, then I'm on the run
No hype, but na big thing
Some dey wey work pass me
And some of them never see food chop
See, my brother work hard o
Know your time go come
Brother no dey rush
Delay fit sup, but be rest assured
Omo, mo jade tan
The hustle is not by force
I believe in God, my phone and sub
No hear wetin dem talk
Omo, mo jade tan
The hustle is not by force
I believe in God, my phone and sub
No hear wetin dem talk
Omo, mo jade tan
The hustle is not by force
I believe in God, my phone and sub
No hear wetin dem talk
Ay, sapa na killer
Ofe b'sho lorun mi, but emi oni gba
Oh Lord, I need this money coz I want to go far
E wo omode ojosi, oma ti gbera tan
Where me I dey?
Now I dey pray for food, cloth and shelter
Reality, no filter
I know I'm a sinner, but me I pray for forgiveness
See, I want to go far, shugbon arin ota ni mowa
I wan get this raba, na why me I no relent
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
Tori omo ope fe j'aye lo
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
Omo ope want to buy Benz
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
Omo ope fe na wo gan
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
Ayy-ayyy, yeah
Omo, mo jade tan
The hustle is not by force
I believe in God, my phone and sub
No hear wetin dem talk
Omo, mo jade tan
The hustle is not by force
I believe in God, my phone and sub
No hear wetin dem talk
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
(Ay-ay-ay-ay-mm-ay)
ย