Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Felony | Xclusiveloaded.com
CKay
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Yo Auxxie with the vibe
ย
Mmmm, mmm, mmm, oooh
Mmmm, mmm, mmm, ooooh
Ckay, yo-yo dey for you, oh
Baby one in a million, oh
Most beautiful lady I know
You're everything I need and more
Kele plenty for DM oh
But me I no dey see them, oh
Pay no attention I free them, oh
Oh, no
Inna my song yeah, in the melody
I go sleep for cell
If loving you is a felony
For so long
I've been running away from love
But last, last I don fall in the love, oh, no
Mmmm, mmm, mmm
(I don fall yakata) oooh
Mmmm, mmm, mmm
(I don fall yakata) oooh
Mmmm, mmm, mmm
(I don fall yakata) oooh
Mmmm, mmm, mmm
(I don fall yakata) oooh
Carry you for head like dandoko
Carry you for head like dandoko
Where you go I follow go, ooh-oh
Follow go, oo-oh, no, no, no
Your love dey make me jogodo
Your love dey burst my bololo
My heart dey dance e Awilo, oo-ah
Awilo, oo-ah, no no no
Inna my song, in the melody
I go sleep for cell
If loving you is a felony
For so long, I've been running away from love
But last, last I don fall in the love, oh no
Mmmm, Mmmm, hmmm
(I don fall yakata) oooh
Hmmm, hmmm, hmmm
(I don fall yakata) oooh
Hmmm, hmmm, hmmm
(I don fall yakata) oooh
Hmmm, hmmm, hmmm
(I don fall yakata oh-oh)
ย
July Sonic
ย