Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
11
Priesst
Popularity · Low
+
🇬🇧 English · Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Ọmọ, I dey work gidi but my head)
(Ònṣhèè mi bi pè kin-, ábi kin-)
(Guy, that's so holforward in my head)
(As in, can't you see? I dey try reason)
(You just call me back, bros)
Kini má fi wá?
(Drop that shii na, drop that song)
Uh-uh-uhn
Ònṣhèè mi bi pè kin-, ábi kin- (ábi kin-)
Mummy, hunger dey worry your pikin
If you see me quiet, ọmọ, I dey think
I don dey old, no be today I begin
Òtipẹ ti mò tin sá n'lè, 17
I dey paint a picture, hope say you dey see?
The hunger no be once-once, na routine
But one day, "e go better" na the dream
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no
E dey sure, but it's very slow (ooh-ooh-ooh)
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no (oh-oh)
13 '06 be the sixth of six
Before I come, they already know since
The glory grow under their very noses
Ògò ògò to the King of kings
And before one win, took me many losses
No be only mine, I dey carry crosses
I swear, I no deserve am, but dem run me one street
As I can never heal, they can never know peace
Ònṣhèè mi bi pè kin-, ábi kin- (ábi kin-)
Mummy, hunger dey worry your pikin
If you see me quiet, ọmọ, I dey think
I don dey old, no be today I begin
Òtipẹ ti mò tin sá n'lè, 17
I dey paint a picture, hope say you dey see?
The hunger no be once-once, na routine
But one day, "e go better" na the dream
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no (dem tell me no)
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no, oh
(Yeah-yeah, yeah)
(Mán ṣh'ádurá, mòn gba dollar)
(Make I no dey beg for mullah)
(Mò mán gb'ádurá, oh my shayla)