Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Mother In Law
Sierra Leone's Refugee All Stars
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
This message na for dem bad modelo dem
We dey shizzle am for dem
And then e make dem pikin and e bang boots
ย
It's so nice when you meet a good woman
It's so fine when you meet a good modelo
It's so nice
Modelo dem dey
If you dey with pikin
If you hold am fine reality e go lek you musings
Once you dey try everyday she go dey na your side
She go dey pray for you day and night to make you better
She go dey ember you
She go dey battle you
Once you dey try she go really know say you get for better
Dem call modelo
If you born with pikin
Once you dey try she go really know say you get for prosper
You no for raise the tempo
And you no for bang boots
Wetin make I dey talk
Modelo, when are you modelo?
You give me some good
Modelo, when are you modelo?
You give me some bad
Modelo, when are you modelo?
Wetin I for do?
Modelo, when are you modelo?
ย
Modelo dem dey
If you dey with pikin
E dey always to see you everyday life and pikin
You dey come many homes all the time you dey na corner
Woke one day papa gone na wetin you go do?
All time you get blame
Na that dey make you dey shame
Wetin make I dey talk
Modelo, when are you modelo?
You give me some good
Modelo, when are you modelo?
You give me some bad
Modelo, when are you modelo?
Wetin I for do?
Modelo, when are you modelo?
ย
It's so nice when you meet a good woman
It's so fine when you meet a good modelo
It's so nice
Some married dem dey
But you no get money brother man you no for for some
Woke one day papa gone na wetin e do?
Na for the rich tabara
Everyday wahala
Modelo dem dey
Dem no like palava
E go bring nambara
Everyday shakara
Wetin make I dey talk for dem
Modelo, when are you modelo?
You give me some good
Modelo, when are you modelo?
You give me some bad
Modelo, when are you modelo?
Wetin I for do?
Modelo, when are you modelo?
You give me some good
Modelo, when are you modelo?
You give me some bad
Modelo, when are you modelo?
Wetin I for do?
Modelo, when are you modelo?
You give me some good
Modelo, when are you modelo?
You give me some bad
Modelo, when are you modelo?
Wetin I for do?
Modelo, when are you modelo?
You give me some jealous
Modelo, when are you modelo?
You give me some jealous
Modelo, when are you modelo?
Wetin I for do?
Modelo, when are you modelo?
You give me some bolos
Modelo, when are you modelo?
Modelo, when are you modelo?
Tell them
ย