Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Baby Finesse
xtc* & Captain Chapo
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Finesse, swagger, swe-swear, swe-swear)
(Finesse, swagger, swe-swear, swe-swear)
Who de fund? Who de fund am?
Na we get the funds now, highest in the compound
Olopa matter, dem sabi say we dey run town
If all my niggas up, then my nigga we no dey come down
Yeah, me I dey on my chillski, no stress
There's a whole lotta za on my chest
Gotta shout out my parents 'cause they the best
XTC, he doing better than the rest
She want me or she just want Balenciaga?
Chai, she know say I dey pack am for real
I dey ball on a steady, she fuck with my skills
And a nigga got signed for a couple of millions or more
Your shima, she a slut and a whore
I been give am one time, she keep comin' for more
Make my money from music, can never be poor
I just hopped in a BM with only two doors
Shawty got a big bakassi
My pockets deep
Meaning me I got the big pocket, no stress
For my street they call me "Real Alhaji"
"Baby finesse", me I no dey play with fugazi (swea-swear)
Shawty got a big bakassi
My pockets deep
Meaning me I got the big pocket, no stress
For my street they call me "Real Alhaji"
"Baby finesse", me I no dey play with fugazi (swea-swear)
Many-many mami wata with big-big bumbum
Dem say they wan fuck
Dem carry condom come, come my apate
So, we smoke the backy
And I start to dey bend am, dey bend am dey go
The mama don dey shout
Based on the normal street code
Opueh before Opay
Kele too sweet, then I tear am birkin bag
The bunda too dey sweet, e dey sweet like Hennessy
She can call me any price, 'cause the money don come
I don nack am 3 rounds, I wan do like 7 more
I wan do like 7 more big CC
As in big Captain Chapo
I dey pack am, I dey pack am on steaโ
The burti too much, 'cause the burti no fit stop
The burti go dey top, another banger
I dey focus on dolโ, the dolapo
The ego, the mulla, I swear e don come
Who de fund? Who de fund am?
Na we get the funds now, highest in the compound
Olopa matter, dem sabi say we dey run town
If all my niggas up, then my nigga we no dey come down
Yeah, me I dey on my chillski, no stress
There's a whole lotta za on my chest
Gotta shout out my parents 'cause they the best
XTC, he doing better than the rest
She want me or she just want Balenciaga?
Chai, she know say I dey pack am for real
I dey ball on a steady, she fuck with my skills
And a nigga got signed for a couple of millions or more
Your shima, she a slut and a whore
I been give am one time, she keep comin' for more
Make my money from music, can never be poor
I just hopped in a BM with only two doors
Money full my ama
Order okpo, order henny to take the normal M's
E dey bust, e dey bust, e dey e tason son
This one no be nepo baby
I dey bomb, I dey bomb
Now the money too much
Ridin' in a Rolls Royce, smoking cannabis
Kele like the ride she don start to dey suck
To dey suck for the normal Rover
I dey pray, I dey pray make the matter no cast
Manson Manzella shinin' on my feet
Kele don dey feel me
Based in the normal swagu
Normal burti, normal sexercise
We don turn am exercise
ย