Skip to content

Dey Alright

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

(Ebi o le pa mi o Sebi olorun lo da mi o Apa aye o le ka mi o) Say me roll up spark up Get high like a kite Just wan dy alright Me just want to vibe Everyday and night I dy pray to jah make d blessings fall Don't need umbrella Roll up spark up get high like a kite Just wan dy alright Me just want to vibe Everyday and night I dy pray to jah make d blessings fall Don't need umbrella (Ella, Ella) Lati ikorodu de Berger, (Berger) Dem dy feel d sound wella, (Wella) I just wan dy Fela, (Fela) Got no time for drama (drama) Lati ikorodu de Berger, (Berger) Dem dy feel d sound wella, (wella) I just wan dy fela, (fela) Got no time for drama (drama) Say mi flow sweet like Fanta Sick like cancer Burst your medulla, oblongata Naija thoroughbred Yunno I'm a monster Tattoos on my body for the pain I'm a gangster Gangsters cry too But you can't see my tears I let jah fight my battles E no mean say I dey fear Dark shades on The vision crystal clear Lace my boot, run my race D finish line is near Say me roll up spark up Get high like a kite Just wan dey alright Me just want to vibe Everyday and night I dey pray to Jah make d blessings Fall don't need umbrella Roll up spark up get high like a kite Just wan dey alright Me just want to vibe Everyday and night I dey pray to Jah make d blessings fall Don't need umbrella (Ella, Ella) Lati ikorodu de Berger, (Berger) Dem dey feel d sound wella, (wella) I just wan dey fela, (fela) Got no time for drama (drama) Lati ikorodu de Berger, (Berger) Dem dey feel d sound wella, (wella) I just wan dey fela, (fela) Got no time for drama (drama) Dedicated to the grind Me I want more dollar Every weapon fashion fail Olorun lo n so wa Many trials, tribulations Jah blessings cover me Everyday