Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ashawo
Bella Shmurda
Popularity · Low
+
Scots · Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
It's a jam of a jam
Man, I like the jam
We start to jam the jam
She start to feel the jam
We start to vibe
I follow Angelina enter Cubana (enter Cubana)
I follow Angelina enter Cubana (enter Cubana)
I follow big nyash enter Cubana (enter Cubana)
Wetin my eye see (my eye see), my mouth no fit talk
I follow Angelina enter Cubana
I follow big nyash enter Cubana (enter Cubana)
I follow big waist enter Cubana (enter Cubana)
Wetin my eye see, my mouth no fit talk
See my life, I don go love ashawo
Ayy, I don go love ashawo (ayy, I don go love ashawo)
Ayy, I don go love ashawo
Ayy, I don go love ashawo (ayy, I don go love ashawo)
See my life, I don go love ashawo (ooh-ooh, ooh)
Ayy, I don go love ashawo (ashawo, ashawo)
Ay, I don go love ashawo (ooh-ooh, ooh)
Ayy, I don go love ashawo (Shmurda, ye)
Angelina, I dey for traffic (ajukulujo)
I don dey come oh, I beg, no go comot oh (ajukulujo)
Angelina, my body pain me (ajukulujo), my body do me
Wetin you do me, I no know (ajukulujo)
That's why I dey bo falala (uh), go gagala (ye), njo galala (ayaya)
Omo t'oun jo falala (ah), go falala (ye), n po falala (ayaya)
Mm, with your whine galala (uh)
Whine galala, njo falala (oh yeah-yeah)
Bi mo shen ko kalala (uh), go galala (ye), Coco' kalala (ayaya)
I follow Angelina enter Cubana (Cubana)
I follow Angelina enter Cubana (enter Cubana)
I follow big nyash enter Cubana (enter Cubana)
Wetin my eye see, my mouth no fit talk
See my life, I don go love ashawo (ooh-ooh, ooh)
Ayy, I don go love ashawo (ashawo, ashawo)
Ayy, I don go love ashawo (ooh-ooh, ooh)
Ayy, I don go love ashawo (Shmurda, ye)
Me, I don go love ashawo (ooh-ooh, ooh)
Ayy, I don go love ashawo (ashawo, ashawo)
Ay, I don go love ashawo (ooh-ooh, ooh)
Ayy, I don go love ashawo
I say "hello, 'Mina", I say "hello, 'Mina"
This na dodorima, this na dodorima