Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
KPETE WICKED
Skales
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh no
Oh yeah
Oh no
So-ke
Kay Pizzle
Oh no
Come come now
Come give me what you've been cooking
I like what you're cooking
Come come now
Come give me chop what you've been cooking
I like what you're cooking
Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Gbororogborogbo
I'm worth a million dollars, no be rogbo
Wetin I get, they call am dogo
They hear my story even for Togo
Everyday I'm riding solo
And me take the lead, dem dey follow
Now my music make the girls dem kolo now
All the boys dey use my music shaye now
Come come now
Come give me what you've been cooking
I like what you're cooking
Come come now
Come give me chop what you've been cooking
I like what you're cooking
Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Cause I become friends with O.B.O
Now every girl I know don dey call me Romeo
Even foreigners, they know me oh
I'm sitting on top, I give God all the glory oh
Steady popping champagne oh
Cause I feel no more pain oh
God don answer my prayer yeah yeah yeah
Steady popping champagne oh
Cause I feel no more pain oh
God don answer my prayer oh oh yeah
Come come now
Come give me what you've been cooking
I like what you're cooking
Come come now
Come give me chop what you've been cooking
I like what you're cooking
Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked