Amapiano Gangster
Eguavon
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Hey Hey
Expensive wahala
Sey Eguavoen listen hey sey
Ina the benz
Sey Ina the benz she dy fear money dy drop everyday nor go there
GBESE
Ina the benz she dy fear money dy drop nor go there nor go play
My work dy pay, as we dy pray
On a steady daily nor go dull
Kolomental
I keep a Glock, run up on the opps
GBESE
Money dy come, me i don dy pray for the grace
E don tey
I dy grind my grind give me shine
Me I nor go dull, me I don land for the town na steady steady me I be king of the sound
Call me king Kong because I beat my chest and stay ten toes
WAHALA! Never go fold
What's up baby see bend on a low
I came from a place of honor you know how it is you play you see things I pour me this lean
I get pains on my back loads on my shoulders, too many things this nigga can't fix, i gat alot of pains this nigga can't solve
WAHALA
Why you think I've been thuggin
Put it on repeat
Amapiano Gangster .. gang
Pop-star, fuck your bitch I'm a pornstar
Kolomental when e enter
Nor b lie
Sey sey
They know the vibes when I stand I be gallant man
Where that nigga wey dey check am make e balance am
Pretty sweet white bitch from Amsterdam
Set the pass make I knack am down
Make I attack am now
Eguavon tell me how e dy play
Me I don mant your ama today
I dey on OMIS my eye dey turn me
I come jam police na so I pay
Two hundred bey na him I pay sharply transfer from the opay
Evidence dey no go dey play
Wahala Sey
Money don come, see party for Benin
Party nor dy stop
Track me for my bus stop
E get one kele when get big backyard
Tell my guy light loud for my yard
Pull up baby cut your pant down
You know how e b e b like jagaban What's up
What's up
What's up Badman what's up
Sey What's up
Wahala what's up what's up
What's up
Eguavon what's up what's up
What's up
Oracle what's up what's up
Sey What's up
De plug what's up what's up
What's up
Wahala what's up what's up
What's up
Wahala What's up