Skip to content

Gen-Z Arewa

Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Dem Pass colorado I smoke am e don burst Make dem bring drink put am for casket I be baban yaro I getty kudi like Bastard I givy you money, you givy me your consent Baby kulosa Comot your turosa Shake a booty for a buroda Akwoi kudi a bullion van Oh my baby come closer Comot your turosa Shake a booty for a buroda Akwoi kudi a bullion van Soyaya na my darlin Sweet dankali Farabale In turo miki pounds sterling Gongo aso My baby know wassup Ki ne nike so I give am duck she suck Baby kulosa Comot your turosa Shake a booty for a buroda Akwoi kudi a bullion van Oh my baby come closer Comot your turosa Shake a booty for a buroda Akwoi kudi a bullion van