Skip to content

Sinner

Shy sounds
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Na na Ah ah! (Big shy) Ye! (Hmm hmm) Ah ah! Ah ah Yea! Je kin fun e loni slow and steady Take it on a lowkey Omo je ka lo le ko wa lo shere fun daddy This my money plenty and your body juicy Come to my room to get the key to my Bentley See your body heave wetin you carry plenty Girl I no go mind if you fit to chop my money Make I be your daddy, make you be my baby Come to my place omo make I show you something Baby get liver, sniffing cocaina Abi marijuana, you dey make me shiver See your body get liver, be my own Rihana Or my Angelina (Yeah) I say make I be your bigger nigah Be my big girlie na, you dey make me shiver You dey give me liver, baby say she get nigah Be my own Rihana, or my Angelina (Yeah) I say "Sinner" (Brother) Shorty just dey sniff cocaina (Brother) High like I take marijuana (Brother) This your body be dey make me shiver (Yeah) I say make I be your bigger nigah (Brother) Shey you go fit be my big girlie na? (Brother) Na only you wey dey make me shiver (Brother) Omo make you be my own Rihana (Yeah) Say Slow and steady, lomo mi she dey whine am slow and steady She dey drive me crazy, I dey call her baby She dey call me baby Shawty wanna be my Barbie I no be Johnny yemi Alade Anything you want I go pay I go pay, I go pay, I go pay (Woah woah) Shebi na you go be na bae (Whoa woah) Emi lamey Lamey oshey Yeah yeah! Follow me go to my place Yeah yeah! Say! Slow and steady Omo mi she dey whine am slow and steady She dey drive me crazy (Oshey) She dey call me baby (Oshey) I dey call her baby Shawty wanna be my Barbie I no be Johnny yemi Alade Anything you want I go pay (Oh yeah yeah) I say! Sinner (Brother) Shawty just dey sniff cocaina (Brother) High me like I take marijuana (Brother) This your body be dey make shiver I say make I be your bigger nigah (Brother) Shey you go fit be my big girlie na? (Brother) Na only you wey dey make me shiver (Brother) Omo make you be own Rihanna O Shey Lamey Lamey O'Shey Yea yea yea yeah