Skip to content

End of the Day

Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Anonymously I no know where this my pain come from But edey hit me for my liver Hmm for my chest Down to the decimal Adwen no tɔ kyema them no dey tell person Awula obaa pila moko eyy At the end of the day No be only me go dey, no no No man is an island hmm I no fit run another race Make yawa no go dey This love fit put you for choke hold Cool your temper If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa Gimme bad blood chale back to the sender Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna Cool your temper If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa Gimme bad blood chale back to the sender Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna Daadaa you dey lie No dey need your love aurevoir You dey pour water for my ogya And edey make me cold Very soon you go learn You wey be holiko You dey scare grown man like koliko Mi na no bo tamɔ mmlamiko asuma toliko My liver Slow down For now I don't know why Water comot ma eye And edey slow me down Running from your love Kilometres Before I crush Must to cool down This love fit put you for choke hold At the end of the day No be only me go dey, no no No man is an island hmm I no fit run another race Make yawa no go dey This love fit put you for choke hold Cool your temper If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa Gimme bad blood chale back to the sender Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna Cool your temper If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa Gimme bad blood chale back to the sender Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna