Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Psycho
Onose
Popularity ยท Low
+
๐ฟ๐ฆ Northern Sotho ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh Oh Oh
La laa
La la la laa
La la la laa
La laa
Shey be na default
Your body don dey call me
Baby make you hug me o again
Abeg e make them talk
Na you I still dey call
Baby make you kiss me o again
Again o
Sugar you sweet my love o
Baby you fine no dey dull o
You be the one for my circle
Loving you make me psycho
Sugar you sweet my love o
Baby you fine no dey dull o
You be the one for my circle
Loving you make me psycho
La laa
La la la laa
La la la la la laa
La la la la
La laa
Anytime you call me
The boo of your life
Body go dey sweet me o again
Them say you too dey form
Omo na them sabi
Cause me I no go leave you
For the life o
No no
Sugar you sweet my love o
Baby you fine no dey dull o
You be the one for my circle
Loving you make me psycho
Sugar you sweet my love o
Baby you fine no dey dull o
You be the one for my circle
Loving you make me psycho
La laa
La la la laa
La la la la la laa
La la la la
La laa
La la la laa
La la la la la laa
La la la la
La la
Oh oh oh
Sugar you sweet my love o
Baby you fine no dey dull o
You be the one for my circle
Loving you make me psycho
Sugar you sweet my love o
Baby you fine no dey dull o
You be the one for my circle
Loving you make me psycho
ย