Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ba$tard, Don't Be Silly
Victony
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
See, I no play
See, I no play with my zero
(2-55)
Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
Agama, agama head, e no read pass my eye (ayy)
Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
Middle man don dey follow me play, oh
Abegi, count my money
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp-sharp, one, two, three
Zero, zero, zero
Bastard, don't be silly
See, I no play, see, I no play with my zero
I cannot suffer this life, iyo
So make you no delay with my zero, aii!
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Hustle, pray and hustle, pray and hustle, my combo
One road to แบธgbแบนda with danfo, my Dunlop, oh
You know see bum-bum balance for my motto? Na Lambo
They no fit stop us, we no come here with borrow shoe
The security wey follow me for back, never smile for one hour
See immunity wey I get, who go touch me, I swear, no go die normal
Sability, who you sabi wey sabi pass as I sabi? Hm-hm
Na trinity wey cover my back, you know say I no dey fight normal
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp-sharp, one, two, three
Zero, zero, zero
Bastard, don't be silly
See, I no play, see, I no play with my zero
I cannot suffer this life, iyo
So make you no delay with my zero, aii!
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Yeah-e
See, I no play, see, I no play with my zero
Bastard, don't be silly
ย