Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Sabrigang
sabrina
Popularity ยท Low
+
๐ซ๐ท French ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Every time we dey waka pass
You go wan turn look for wa side
De la tรชte aux pieds we dey over shine
Ahh pretty girl with plenty vibes
Who you sabi wey dey sweet pass we
SabriSugar na so them dey call me
Modรจre je sais que tu m'admires, me kiff
Et c'est de moi que tu t'inspires
On est fraรฎches y'a du style
Prรจs des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
On est fraรฎches y'a du style
Prรจs des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
All eyes on me
My designer no be counterfeit
Dem all dey hail me
Them no fit make me their enemy
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang, the gang, the gang, the gang
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang
Best gang
We dey
So fresh
No dey
Wear fake
Other fine gang no dey
Honneur ร ceux qui ne m'aiment pas
No hate, chacun son choix
Sachez que je ne vous en veux pas
Je te dรฉpasse tu n'assumes pas
Who you know dey fine pass Me
Na the reason why you dey envy
I dey trust my self esteem
Better fine fine girl no dey
On est fraรฎches y'a du style
Prรจs des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
On est fraรฎches y'a du style
Prรจs des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
All eyes on me
My designer no be counterfeit
Dem all dey hail me
Them no fit make me their enemy
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang, the gang, the gang, the gang
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang
Best gang
We dey
So fresh
No dey
Wear fake
Other fine gang no dey
ย