Skip to content

Moreover

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

#INTRO Hey make it sane chips Put on your dancing shoes Baby show me what you can do Put on your dancing shoes Baby show me what you can do Insane dey here so #VERSE You're my type Stuck with you for life cnd I've decided I want you by my side Cause everything you do me E be like say you cast incantation But you comot my frustration This kind joy me I no know #CHORUS No send what them yan you outside oh Moreover I'm in love cs long as I dey for your side oh Moreover I'm in love Make I be your maga make you chop my money Moreover I'm in love Moreover I'm in love Moreover I'm in love #VERSE She like to maneuver Moreover I'm in love with you Plenty vex wey go full bad belle oh Cause there's nothing compared to you My baby Ewo Chi mo My Money Harmony oh You give me peace and harmony oh There is something in your mini mini Wana wana wey come dey put me for Kasala Be like I don lose my manners First time I see you e shock me like barb wire Girl o don fall yakata Come to my room make I chop your abacha Girl you Dey make my head to dey catch fire I must quench am down with pure water ร“kwa I n'aghota #CHORUS No send what them yan you outside oh Moreover I'm in love cs long as I dey for your side oh Moreover I'm in love Make I be your maga make you chop my money Moreover I'm in love Moreover I'm in love Moreover I'm in love #VERSE More oh Moreover Don't go come closer Come hop in my Range Rover Oh let me put you in the mood Moreover I'm in love I no mind if them insult Na them get their mouth Come make we clear all their doubt Their doubt oh You're my type Stuck with you for life cnd I've decided I want you by my side Cause everything you do me E be like say you cast incantation But you comot my frustration This kind joy me I no know #CHORUS No send what them yan you outside oh Moreover I'm in love cs long as I dey for your side oh Moreover I'm in love Make I be your maga make you chop my money Moreover I'm in love Moreover I'm in love Moreover I'm in love #OUTRO Eh Moreover Moreover More oh Put on your dancing shoes Baby show me what you can do Put on your dancing shoes Baby show me what you can do