Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Captain (Official Audio)
BNXN
Popularity · Low
+
🇬🇧 English · Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward-
Hm, ọmọ, you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mọ pe inu ma n bi wọn
Anytime when they see us
Lẹsẹ-kẹsẹ la ma n le wọn
Una dey joke, I'm serious
(Ọmọ) na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG
Him no like story, him like e money o, as if you know me
'Cause my ex-girlfriend too like sọji o, na me dey run P
Baby, I did not choose this life, I'm sorry o, girl, the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG (Cali)
Him no like story, him like e money o (money o)
As if you know me (gbọ mi)
'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P
Baby, I did not choose this life, I'm sorry o, girl, the life chose me
Kọ-kọ-kọ
It's the captain, the commodore
I dey use all my full senses, and I dey use all of my ọpọlọ
Sound it, let them know I'm a son of God
From the south side, you sabi now
While some may hate on my preferences
They cannot deny say me, I sabi gan-an o, I sabi gan-an o, uhn
Been active, I've been at this, fun ọdun meje
Higher powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje
Who get this? Let me trash it
Them no sabi play
Make I romance your woman
I'm feeling like I'm Omah Lay
Ọmọ, you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mọ pe inu ma n bi wọn
Anytime when they see us
Lẹsẹ-kẹsẹ la ma n le wọn (lẹsẹ-kẹsẹ la ma n le wọn)
Una dey joke, I'm serious, mm
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG
Him no like story, him like money o, as if you know me
'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P
Baby, I did not choose this life, I'm sorry o (sorry o), girl, the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG (Cali)
Him no like story, him like money o (money o)
As if you know me (gbọ mi)
'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P
Baby, I did not choose this life, I'm sorry o (sorry o), girl, the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG
Him no like story, him like e money o (money o)
As if you know me (know me)
'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P
Baby, I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl, the life chose me