Skip to content

Lamba and Motivational Express 2.0

Hypeman Standard
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

This is the voice of Hypeman Standard Agba Pass me the loud Please pass me I need it I want to be louder Cough Cough continues You commot for village Go city go buy kapa No mean say you get capacity Welcome to Nigeria Where people way wan thief Many pass people way dey thief Naija how far Can you close your eyes for prayer Hey pastor calm there Any prayer way pass three minutes I go open my eye Because the country is not safe Hey pastor For your information Shey you know say I don buy gun Because we don't want to be gone Ehen now why dem no go buy gun Why why even house of God Dem dey kill us We are in pain We are in pain Severe pain Ohh why ohh why Now we dey buy gun come church You come dey tell us say Let bygone be byegone Nah who dey talk Dem dey call talker Na who dey dance Dem dey call dancer Na who dey rap Dem dey call rapper People way come gone They are gunners Arsenal find am hard To drink trophy They might not like alcohol Because they don't want to be high But wait o wait o Going to school no dey inside bible Hope say no be sin We dey commit But my brother No forget say education is the key No follow dem talk Say school na scam School get he own advantage But shey nah you go school Abi na school go you You wey dey cover book For exam hall that year How far na oduwgu professor No be you dey that pos stand Abi you later go study Mathematics of pos You are paused Never look down on anybody Even if na nobody No look down on am Because fear who never collect Respect everybody No mean say You go fear everybody You are not suppose to be Where you are not suppose to be If you can't dichotomize Between where you are suppose to be From where you are not suppose to be You never start life Person way he life better Na him dey get enemy oo So if you get enemy Na achievement on he own You don ever see mad man get enemy Na true ooh Just dey pray for grace Make that same grace No go date disgrace Disgrace go come give grace apple Grace go come disgrace you No do competition with anybody Because it is babarical It is unethical It is lugubriuos and sardonic In fact pathetic For you to be in a competition With someone that is not Even aware of you competing Take me by the way of Talagima malawi Not everybody is ready to help There is a difference between People who are always around And people who are always there My dear hope say No be only you dey that relationship You dey date who no dey date you You wan come give the person breakfast The person come ask you So we have been dating Laughs Who you wan give breakfast Have already breakfasted you Before you thinking of Giving him breakfast Listen to Agba now No fall anybody The person wey you wan fall Fit be the person wey stand Make you for no fall And if the person fall You no go fall If you dey smoke Igbo He no favor you leave am If you dey take drug He no favor you Leave am Look for what will favor you Always be happy Because happiness is the Shortcut to success Success can never branch your way When you are not happy Because the angel of success Bringing success to you Will believe you lost hope in him You never believe he will come Who buy sim card Wey he no get phone Na hope He know say one day Him go buy And its possible Make he no buy Because this life Na up na down He just be like prick They say this life Is full of ups and down But if your prick na impotent Your life will always be down Them dey shout Obidient Is he obedient Dem dey shout Tinubu Can he tell us What is happening inubu Dem dey shout Atiku The God wey I dey serve Kò lè kú Ko ń ṣe abiku Kama sọ pé àti kú Ṣe Buhari ló ń bẹ sí ní Má bẹ sì na He is your boo Is he even capable To put food on her table Ó wà ló rí He that is in me Is greater than he That is the world In the beginning was the word And the word Was with God And the word was God Na over confidence Make February no complete Calm down No rush pass yourself No plan to shock people Because person wey you Dey plan to shock Fit don shock you Make you no know This is the voice of Hypeman Standard Agba The only single married man In a relationship There is a big difference Between six and half a dozen Who know na him know Who no know no fit know Dem say he don tay Wey yanch dey back Where yanch wan dey before Laughs You are poor and you are laughing Eyah whats funny Is poverty a joke Rest in peace poverty Poverty try give us belle But we no born am Dem say your generation No fit buy car You no wan hustle Na by $20 you wan take build house Gbọ'pẹ' kò ṣe kí ní Ajitu jí má sún Langba langba langba langba Kókó kókó Tí àwa ba ti ń hype Wọn má ń pè wá ní Hypeman Agba Bí ọmọdé là ṣọ' bí àgbà Kò lè ní akisa bi àgbà Any other Àgbá It is Agbaya na If you are àgbà come still àgbà Say he come still try I fit come say make I call am Agbalumọ' àgbàko Má kọ'lu mi o Torí to bá kọ'lu mi Its either kò má bẹ lọ Tàbí kó má lè bẹ mọ You no need spoon to chop slap Na free be beating Àgbákò marun five naira ni If he sleep kill am He is not suppose to be sleeping Your account is sleeping And you are sleeping Who go wake who On judgment day You were given the opportunity To bribe an angel to make heaven Now there is no money Ehoo Ehoo I pity you oh I pity you oh And my brother trust nobody If you yourself can betray yourself Who are others that cant betray you Emeka trust woman Where Emeka dey rip Eyah sorry oh You go dey trust woman Abuja girl for that matter Ladies and gentlemen Stay put Fuck no dey sweet Who dey find pikin And at the same time Woman wey dey find pikin No dey wear pant sleep She is always ready for short time Na you wey no wan born Na him fuck go sweet Who wan born Fuck go just be like Who blow ice wey wan chop His eyes will be so eye That is the plural of eye Eyes Ladies and gentlemen I am nice Not really wise But I came here I came there You can call me twice I am twice as nice If I buy red label for club You no give me ice Heyy twice I go fall you for ground Infact ontop tiles Whats going on na Family ties how far Mó yà ẹ ní 20 million Óo sàn padà Before you die you go die After you die you go die I no go gree You borrow money for my hand You dey cross road anyhow Come you wan kill yourself Who go pay for you Na you be next of kin of yourself You greedy for life And you come greedy Because you know say after death How far wetin dem wan inherit Na Jbl Ladies and gentlemen Yahoo is not for everybody If you do yahoo for one month You no cash out Learn tailor No disgrace that job He go pain you If red jacket carry you With the same people Wey dey collect wire You wan dey explain Say sir na 20 dollar I dey collect Everyday take am easy Your father na Otedola What we know we know And what we dont know We dont know For where determination is predominant Failure can never dismantle The flag of success Nobody no whether stone hard oh He fit be say stone actually soft Na when we touch am he hard Nobody can experience tomorrow Because when it comes It will become today That rice wey dey for bottom for pot If dem serve am for cooler Na him dey dey up o Calm down no rush He better make you use yourself Than make dem use you Because if he too late You wan go use yourself Dem come say sorry You have been used And the person that used you Have been used by Who want to use you Welcome to my country Nigeria Where people wey wan thief Many pass people wey dey thief Eministandard Hypeman Agba I no like wahala Na enjoyment I like You no get yanch You dey twerk Common who is this jọ Bone dey shake Laughs Dem go bone you Dem dey bone bone Dem dey meet meat We chop flesh Who don chop meat eran Ìgbẹ' Dem say na ìgbẹ' full yanch Wetin full your own Harmatan cracker biscuit Ladies and gentlemen If you dey smoke Igbo Respect who dey smoke Arizona And if you dey who smoke Arizona Respect who dey smoke loud And inside loud loud dey Is your loud loud Who dey smoke loud Suppose respect who dey Smoke confirm canadian loud And who dey smoke Confirm canadian loud suppose respect Who dey smoke egyptian loud I have been egypted before egyptim A victim of circumstances Can never stand and witness poverty If you no go church on sunday And your pastor no call you No go there again oh Dem don give you motivation Make money If you no join from beginning Wait make dem start again To avoid embarrassment If prick no big No put am for toto To avoid embarrassment You no get yanch You want make I check Your whatsapp status Why eyah sorry o As a fine girl Dem no suppose to Dey see you everywhere And as fine boy No allow people Dey sleep with you anyhow Any man wey no get money Na lesbian Because you good for bed Ashawo call you baby God bless all my fans Around the world God bless you As you keep supporting the brand Eministandard Hypeman Àgbá