Pray for Uyo
Sagas
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Afo fon no kan anie
Afo fon no kan aniewo
Obong anam ya kan fi kom Abasi e
Afo fon no kan anie
Afon no kan aniewo eh
Obong anam ya kan fi kom Abasi e
I no say I don disappoint many people
Wey feel say I go continue dey rap
But if I sing, na my state of mind
I'm sorry if I continue dey brag
No be the reason why I show though
I don realize say everything na vanity
So bros e for be slow slow
Everybody get him opinion
Everybody get the way wey him wan make am count in millions
But wetin be the essence
Wetin we dey do am for?
The past, future or the present?
These people had dreams
Na for church e shatter
Who we go blame?
The pastors, the engineers, does it matter?
My heart goes out to the families wey dey grief
I wonder how this Christmas go be for the streets
Moments of silence for the lives gone
Tears in my eyes run
The memories, it widens my horizon
This one enter mic zone
Cos' on a normal day I for dey
complain how I no get money to buy iPhone 7
God in heaven, have mercy
Afo fon no kan anie
Afon no kan aniewo o
Obong anam ya kin fi kom Abasi e
Afon no kan anie
Afon no kan aniewo ye
Obong anam ya kin fi kom Abasi eh
Ayemi do imowo
Kam kom Abasi eh
Nsofo se eseme
Kam kom Abasi eh
Eh eh eh eh
Kom Abasi ehh
We place value on things wey no really follow
How that brother for Twitter dey annoy me
How e no dey follow
How my girl go dey tell people say she give me money
Even the talent wey God been gimme
Na her hand I borrow
But we no better pass people wey church collapse on
All we care about is Instagram and caption
But Baba God is patient
His mercies endureth forever
No be today, ancient
Take this song as a reminder
Cos if you close your eyes today
Wetin dem go remember you for?
Find out!
Salvation is key, I no go lie
They say I no win souls, but I go try
Now pray for my city
Pray for the people wey need comfort
Pray for the needy
Pray for the doctors
Pray for the people wey dey find who to blame
They forgetting God loves us
Pray for my country
Pray for the people wey dey donate
Pray for the people that are hungry
Pray for the people wey know say we
need to stick together, stay strong
So that like real force, concrete
I no even know how to start mehn
This is to my good people of Akwa Ibom State
Everyone out there wey lose a loved one
Stay strong mehn
Make God dey with us
Rest in Queen Ekong
I no been too know you
But you were a fan of my songs
Na why I just dey dedicate this song to you
Peace Udoh, Oga Ernest
Rest in peace
I pray God gives us the strength
These are trying times
I just dey thank God
God no go change
Whatever be the case
Na him still be God
It's my little piece
God bless us all
(Instrumental)