Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
SERERE.
ajofé., Magnito
Popularity · Low
+
🇬🇧 English · Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Too much serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Too much serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
If you love a girl
You go trust the mother
If she open leg
You go cross the border
Tell Hilda Baci make pause the order
And anything wey she wan reply
Make you just record am
If the girls pull up you go tell dem hello hi
Ajofe e be like ashawo e dey your eye
E good make person sabi weigh him high
Make you no do do something wey go dey turn your eyes
Nagode Musa hanya hinde nabo dey kofa
Back in the days na we dey rally for tofa
Ngo ka e jay pam kam business so far
E rey ke mata we are sife chain need to choker
Na chaun we dey buy as you see we no dey buy used
Our matter don dey dey for sky news
For instagram we no dey buy views
I'm ontop of this game I dey for sky views
Too much serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Too much serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Let me show you how I do it oh my nigga man a bad
Look me for my eyes let me take you on a ride
Zoooom
Hmmmm I smell a fish
Kurukere waka me I don dey see
Denge posing matters me I don dey hear
Trigger happy nigga me I no dey fear
Ha le le le
Ho la la la
Ha le le le
Ho la la la
Ha le le le
Ha le le
Le le le le le
Ha le le
Le le le le le
I was sixteen years moving like a nigga that got 15 Ye's
Niggas no get liver dem just dip and left
Chillin with them haters like it's nuffin mbe for 15 years
You know we were chilling with
Men wey d Cho (cho cho cho)
Men wey dey rate niggas like say dem poor
Men wey Dey para like Zhus JDO
Men wey get Kalu like a Davido
Oh baby o
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Se se se eh
Too much serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Too much serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre
Serenre