Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Judas
Dammy Thunda
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Sometimes The bad Times keep Coming to your head
And some Wild thoughts keep rolling in your mind
Cos your purse is dry you have nothing in your bank
Nothing's gon impress you
Damn Life is fucking empty
And sometimes go Dey wey the Money go Dey come
Padi wey abandon go Dey find ways to Dey gum
No man wey rise wey never fall before
So Nah to rise and Fall be the worst
Colorado trips omo ope ti trabaye
The Street no be for weak Nah to carry Gun Dey Train
And is Either you go hard Abii Koma lole
Cuz nah devil hand the money Dey nah wetin cause Gobe
Colorado trips omo ope ti trabaye
The Street no be for weak So Nah to carry Gun Dey Train
And is either you go hard Abii Koma lole
Cuz nah devil hand the money Dey nah wetin cause Gobe
Judas
Son of Abraham dem be Judas
So If you do them good dem go bad
Nah why I Dey my Dey I do my thing my way
Friends no be to last
Judas
Son of Abraham dem be Judas
So If you do them good dem go bad
Nah why I Dey my Dey I do my thing my way
Friends no be to last
I came from that planet tanti so calculate di cacufast
No joy zone sweat awonkan Nafin ball bii fabregas
And no choice you gats Dey do am if you no wan carry last
Hell fire oje nkan nkan so oni reason tanfi safun Gas
You Know Wan Hustle Ehn As You Stand You Dey Your Photo
E go shock you if your real Nigga use Benz collect your Toto
That time you no go talk
And if you talk self e go shock
Cuz the girl go Dey tell you say she no send you make you poor
So toba kowaju sie kota
Tobakeyin sie tunro bi tuwo
If your no tiny carry you go far tunto yii jombo
Okanle jarawon skushis on she ore zobo
Oje wawo ki omo ele ma represent e pelu dildo
Awon boys n para she deal pelu eshu dem no mind the rate
Ojutipon Awon boys beshu Jeun tan Wontun jasi plate
Brothers wicked brothers O need lati observe koto bop
Tanba De gbe le e lowo koyewo Koto puff
Colorado trips omo ope ti trabaye
The Street no be for weak Nah to carry Gun Dey Train
And is Either you go hard Abii Koma lole
Cuz nah devil hand the money Dey nah wetin cause Gobe
Colorado trips omo ope ti trabaye
The Street no be for weak Nah to carry Gun Dey Train
And is Either you go hard Abii Koma lole
Cuz nah devil hand the money Dey nah wetin cause Gobe
Sometimes The bad Times keep Coming your head
And Some Wild thoughts keep rolling in your mind
Cos Your purse is dry you have nothing in your bank

ย