Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Superstar
RELA
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Shawty never tell me rewind
But she start to dey form for me
Shawty never tell me rewind that
Every time she want me to climb that
Then all of a sudden she start to dey form for me
Omo I sabi say sabi say Baby this our love is reclining
I thought that this girl was Divinely made for me
Hmmmn all for nothing you change your mind
Press my button and break my heart
You know you be the reason wey I cancel all these parole
Is all because of you wey I abandon all these parole
Girl it's cos I love and I respect ya
So why you no wan follow me go
Shey na cos I dey smoke Igbo o
Shey na cos this girl still ping me
Shey na cos we lash for the first time
Only Gods time is the best time
I gave it all to you, that's my first time
I no dey beg woman pass three time
Girl I'm begging for the last time
Cos my baby no time to check timeeee
Alhamdulilah I swear to jah
I'm just tryna be a superstar
Alhamdulilah I swear to jah
I'm just tryna be a superstar
Whine to the top and down to the floor
Whine to the top and down to the floor
Whine to the top and down to the floor
I am chilled ass boss Fresh on the block always in a rush
Cos I want that box
And that bag too
Steady giving fire man dey para like peru
Turned that scar to a black tattoo
Cos wetin man go do man must groove
I feel better when I get so high
This suffer head Girl it is not my life
Hustle everyday tryna make a life
Girl I wanna be a superstar (you know)
Alhamdulilah I swear to jah
I'm just tryna be a superstar
Alhamdulilah I swear to jah
I'm just tryna be a superstar
ย