Skip to content

Cruise (Fali Pupa)

Mudi The Lonewolf
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

You never hear Yeah Vybes One time I no dey play you Know say I no dey play M to the U (D to the I) D ti the I (D to the I) Rapper wey dey sing song Check It's brown paper All up in this place Careful what you puff You fit start to craze Na me and my brothers Still dey run the race But zero competition Me I dey my space Got a good heart me I'm like Dushane I won't do you dirty like Sully Ball on you Steph Curry It's zero fugazzi you gat me I'm the Top Boy so dey famz me Ibon olode ni ma fi she ni ika Off him then I spark my lighter Mole up with greens Brother pass me the rizla Round table things Every body must hit na Rapper wey still sabi sing na No lose the battle When I step in the ring na Step into the club me I like to party Met this fine shawdy Said her name is Annie Sprayed my paper And she called me zaddy She denied her boo That girl is a baddie Aza man oya do my money 6 ft dey call you if you act funny No go dey look me like omo mummy We go bounce in And shut the party proper Me and my brothers We go spend this paper No doubting, no mountain Can be taller When son of judah start To walk towards am We go bounce In and shut the party proper Me and my brothers We go spend this paper No doubting No mountain can be taller When son of judah Dey walk towards am I'm not a party pooper olorun Mo n korin like fali pupa olorun No follow me high see My claro super ajee! Yiayy You dey whine me I'm not a party pooper Mo n korin like fali pupa No follow me high See my claro super Eyan Jegede Check I'm not a party pooper high high Mo n korin like fali pupa high high No follow me high see My claro super high high high Ye ye ye Dead or Alive Real or imagined Past or present All that matters Is I become a legend I'm undisputed like my bars I can not be imprisoned Any agenda against me You'll die for treason Don't state my reasons Just do it like nike Steady running from the feds Without committing a crime In this country you guilty Until they say otherwise Not a road man but I gat brothers That'll back me for life This is the life Work and eat if you wana survive Lazy around and deal crack You barely make it alive I got brothers in the psych ward They regretting their lives That's why legal or illegal We go grind till we die We go bounce in and shut The party proper Me and my brothers We go spend this paper No doubting No mountain can be taller When son of judah start To walk towards am We go bounce in and shut The party proper Me and my brothers We go spend this paper No doubting No mountain can be taller When son of judah Dey walk towards am I'm not a party pooper Mo n korin like fali pupa No follow me high See my claro super You dey whine me Said I'm not a party pooper Mo n korin like fali pupa No follow me high See my claro super Eyann Yeah see high high M to the U D To the I high high You know what time It is high high high Ye ye ye Mswsuuuuuuuu