Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Depression
Dammy Thunda
Popularity · Low
+
Scots · Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Hello Segun (yes sir)
Your mum said you wanna become a lawyer(yesssir)
Ahhh God will help God will help you
Uhhnn Ayhan ayhan
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah
Uhhnn Ayhan ayhan
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah
Uhhnn Ayhan ayhan (BRIBEM)
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah (BRIBEM BEM BEM)
Uhhnn Ayhan ayhan
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah
I wan be a doctor I wan be a banker
I wan be a lawyer I wan be investor
Or if I no do that Make I be a pastor
But destiny don change the race
Now I don Dey street
I don Dey form squad
I don Dey puff cannabis Don Dey don drugs
I don Dey yahoo Don Dey fraud
Bad gang lonba relate
But if this way isn't my way
Make I no go tey for this way
Make I no go pain myself Oh oh Lord
Cause depression Dey kill person
Depression man payan
But if this way isn't my way
Make I no go tey for this way
Make I no go pain myself Oh oh Lord
Cause depression Dey kill person
Depression man payan
Emi omo ghetto E no get choice afi Kolawo
As Omo boy taye nwo
Loje Kawon boys she yahoo lo
Awon Obirin won soko
Pass me Holy water make I high high high
This life itself nah trouble o
Awonkan nwo Cuban Won wo Diaaa(diamond)
And some poeple dem never chop
Pass me Holy water make I high high high
This life itself nah trouble o
Awonkan nwo Cuban Won wo Diaaa(diamond)
And some poeple dem never chop
Uhhnn Ayhan ayhan (BRIBEM)
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah (BRIBEM BEM BEM)
Uhhnn Ayhan ayhan
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah
Uhhnn Ayhan ayhan (AH)
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah (JE JE)
Uhhnn Ayhan ayhan (JEYEN SINU BRAINBOX E)
Uhhnn Ayhan ayhan ah ah (THUNDA)
23 Hours nimofi man reason ninu 24
Tinbati 2 drags reasoning mi man gbenutan
Herymor, En pemi ni lazy man shetigbo
But ti life oba balance Lodo tiyin na Ke panumo
Rerin Lori facee Be happy Lori IG highkey
But Lowkey depression Dey my body
But Normal tani mofe sofun toma believe
Nah to get myself back bii sim tanlo retrieve
Lagbaja how you Dey do am Asope nah Grace
Tamedo nko Asope nah Grace You Dey craze
Kein kein ibile full your head
Everybody sabii as e Dey put hin life in place
Emi omo ghetto
E no get choice afi Kolawo
As Omo boy taye nwo
Loje Kawon boys she yahoo lo
Awon Obirin won soko
Pass me Holy water make I high high high
This life itself nah trouble o
Awonkan nwo Cuban Won wo Diaaa(diamond)
And some poeple dem never chop
Pass me Holy water make I high high high
This life itself nah trouble o
Awonkan nwo Cuban Won wo Diaaa(diamond)
And some poeple dem never chop