Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Odeshi
Zlatan
Popularity · Low
+
🇬🇧 English · Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Yo X...)
Uh, say
I no be Uber jọr, leave story o
Why you dey find way to enter me o?
Odeshi (kò wọ'lè)
Odeshi (kò wọ'lè)
Na every night I dey spend money o
Clubbing from Mainland to Ikoyi o
Òwò ọti (kò rá'lè)
Òwò ọti (kò rá'lè)
Every day chasing paper (paper)
January to December (December)
The money plenty, ò pọr, pọr-pọr-por
Never too dull, I no slọgọdọ-dọ
Money dey Naija, why dem dey jápá o? (Jápá)
Emefiele, I just got the raba o (Emefiele)
E dey ground, but I no too pompous (CBN)
Hagman, Abbati, I too go focus (jẹ'ọmọ, jẹk'ọmọ)
(Kò wọ'lè) odeshi
(Kò wọ'lè) odeshi
(Kò wọ'lè) oh
(Kò wọ'lè) ọtunmọpọ
(Kò wọ'lè) Jesus Christ
(Kò wọ'lè) Alhamdulillah
(Kò wọ'lè) three in one (kò wọ'lè)
Ah, jẹ'ọmọ (kuròn'bẹ)
My money long, e long die
Long pass Third Mainland Bridge (Poco Snapchat story)
Me and my guys don show (á tidè)
Now you can start the party (ò ti set)
What is good for the goose is what? Is good for the gander
Ṣè you get food for house? Before I pass you my ganja (ayii)
My cana (my cana) wey lap inside Backii (wey lap inside Backii)
Graphic designer no know say plenty dey sup inside lappy
If you snooze, you lose (ò sun, ò gọr)
No be everything be cruise (observation)
If you try am, you go bruise
No put your leg for my shoe
(Kò wọ'lè, uh) odeshi
(Kò wọ'lè) odeshi
(Kò wọ'lè) oh
(Kò wọ'lè) ọtunmọpọ
(Kò wọ'lè) Jesus Christ
(Kò wọ'lè) Alhamdulillah
(Kò wọ'lè) three in one (kò wọ'lè)
Jẹ'ọmọ
(Gi', giddem)