Denge
Lexzy
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Ahn ah
(Ah ah ahn ah)
(Ah ah ahn ah)
(Hmm hmm...)
E get e many many many many
Man wey dey pray make I fall oo oh
But I as I dey grind, I dey work all day
I know say I go reach the top oo oh
Na baba God wey dey do am for me oo oh
And see if you dey vex nah you sabi oo oh
Cos I be sabi boy you no dey see oo oh
My eye e don dey red e don dirty oo oh
And as I step into the place now
Everybody talk say that him you know
No go fit come front pon your faceline
Automatic na my grace you know
My fit dey hit just like a baseline
And all the girlie girl wan rock on me oo oh
And I dey see you for the sideline
I know I dey wear shade, but I dey see your light
Baby no dey denge denge denge
Denge denge pose
You fit to come and sekkle sekkle sekkle
Something for my soul
The way you body hold me down dah dah
E fit to control me now na na
And me I no dey denge denge denge
Denge denge pose
So many many many many sacrifices
I just dey thank God for his grace and blessings
Man I pree all the hate but I still show love
And as I step into the place now
Everybody talk say that him you know
No go fit come front pon your faceline
Automatic na my grace you know
My fit dey hit just like a baseline
And all the girlie girl wan rock on me oo oh
And I dey see you for the sideline
I know I dey wear shade, but I dey see your light
Baby no dey denge denge denge
Denge denge pose
You fit to come and sekkle sekkle sekkle
Something for my soul
The way you body hold me down dah dah
E fit to control me now na na
And me I no dey denge denge denge
Denge denge pose
So so many kele wey I done see
She ask me Lexzy are you toxic
Man I pree all the hate but I still show love