Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ou LaLa
DJ Neptune
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Greatness!
DJ Neptune, Hit Me
Take all my money cause you've been a good girl
Next thing she don begin dey pull skirt
I mount for the back I dey feel like busquet
She wan see what I'm finna do next
Two sec she don leave her boo first
All night I dey hang her two legs
Gave me her cat I dey use am do pet
Anything she want I dey give her no stress
She like oulala oulala
Funmi ni bulala
Testing the rod of ogaga
She like oulala
Oulala, oulala
Funmi ni bulala
Loving the rod
Of ogaga
Oh my God oulala (one, two, three, let's go)
Oulala
(Oulalalala!)
Yes, Stezz when dey make dem dey confuse
When I burst out dem dey shout who you use
Pistol dey no go form Tom cruise
Mission in portable na you go lose
If you know insults
I took to get result
You go understand why my body dey hot
She like man when sabi package no be my fault
I gats help her man dey go try a slut
She like oulala oulala
Funmi ni Bulala
Testing the rod of ogaga
She like oulala
Oulala, oulala
Funmi ni bulala
Loving the rod of ogaga
Oh my god oulala
(Oulala)
(Funmi ni bulala)
(Loving the rod of ogaga)
(Oulalalala!) (oulala)
Greatness
Funmi ni Bulala
Loving the rod of ogaga
Oulala
(Oulalalala!)
Funmi ni bulala
Loving the rod of ogaga
DJ Neptune
Baddest
Biggest
Sounds of Neptune
ย