Skip to content

Who Be Dat

FALAQ AMIN
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Leggo irin CrocCity baby Falaq Amin Who be that wey wan shine for my place You know I dey faya I dey slay No come dey mad for my space I dey ment I dey para I dey vex I get girls wey dey mad wey dey craze If you see us you go pray We dey work we dey ball we dey play We dey shayo we dey knack we dey kai Kun san mun zo da shiri Da kwai banter akwai jagwal Akwai street credibility da boko Muna saka Gucci da Boho Ko Davido ya shaida Don Jazzy na bina a insta Kai har da twitter CrocCity baby tana meter Too many homies just dey beef Dey wanna chop I no dey give Dem dey call dem dey humble dey beg Dey wanna buy I no dey sell Who be that we wan shine for my page You dey mad you dey craze I be your mate No dey yarn anyhow for my place I dey ment I dey para I dey vex I say I get girls wey dey mad wey dey craze When dey see us dem dey hate We dey work we dey hustle we dey pray We dey shayo we dey fuck we dey kayyasa God forbid make I fight over bura Ku dinga tunani kuna lura Ni ina yawan daga buta kuma wai ni suke neman su cuta I've got so many young girls looking up to me I'm just tryna tell them reach for your dreams Never be afraid the sky is the peak Anything you want to be you fit to achieve Kun san irin hadin pizza da shisha Koko irin hadin yoghurt da snickers Sisters know I like sisters with a fat nyash Only stick around if the nyash get brain sha Who be that wey wan shine for my page You know I dey faya I dey slay No come dey mad for my space I dey ment I dey para I dey vex I get girls wey dey mad wey dey craze If you see us you go pray We dey work we dey ball we dey play We dey shayo we dey knack we dey kai Who be that we wan shine for my page You dey mad you dey craze I be your mate No dey yarn anyhow for my place I dey ment I dey para I dey vex I say I get girls wey dey mad wey dey craze When dey see us dem dey hate We dey work we dey hustle we dey pray We dey shayo we dey fuck we dey kayyasa See small nyash e dey shake like a tsunami Bida na ake fiye da punani Kudi nake nema na hada waka da Magnito Saka masa suna Benghazi Ina sayyar da zobo da rodo Da koko da rogo One day we go enter valhalla Na me be Lagherta my haters be Rollo Everything you see was planned it goes beyond luck Say I'm too naive cause I trust a whole lot I'm quick to forgive but me I no be fool I dey thread carefully Make I no come lost make I no come flop Make my fans no drop make my time no short Fame dey very sensitive like condom I stay sharp make I no come burst I say who be that we dey gossip with my name you know My story you fit relate Dem dey mad dem dey shayo dem dey craze We dey work dem dey sleep dem dey oh lala