Skip to content

Onwa December

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Nasboi, Lแปnแนฃere Lแป Wo Kรฒ Ma Lแป Gbร gbรฉ O Ah Boi Yeba, Yeba, Yeba We Dey Spend Money, Dem Think Say We Be Geeee Boyz Try To Mess With Me, I Cut You Scissors If You Dey Owe Me, You Go Pay I No Be Dangote I Don Give Tony One Week, Make E No Pass Saturdayy For This Journey, Is Very Funny But Don't You Worry, Joy Is Coming Put Your Worry Away, Dump Am For Sock Away Dj Nyem Egwu, Ka Nyi Gbawa December Onwa December Oruwego, Na Who Get Money I Go Call Chairmo Onwa December Oruwego, If Baby Too Fine Na To Spoil Am My Broda Onwa December Onwa December Dun Come E Oo (Onwa December) Onwa December To Remember Hennessy Na Small Thing, Champagne Na Nothing Me And My Amigos, We Go Drink Plenty Casamigos Girl I Want To Dance With You Tonight I Place No One Above You Cause You Fine I Give You All The Finest Things Of Life (Ehhhhh) I Bless The Day We Met, Cause You Are Mine You Are Mine Girlie Ooo (Bebeee, Bebeee Ehhh) Onwa December Oruwego, Na Who Get Money I Go Call Chairmo Onwa December Oruwego, If Baby Too Fine Na To Spoil Am My Broda Onwa December Onwa December Dun Come E Oo (Onwa December) Onwa December To Remember Hennessy Na Small Thing, Champagne Na Nothing Me And My Amigos, We Go Drink Plenty Casamigos Nasboi, Lแปnแนฃere Lแป Wo Kรฒ Ma Lแป Gbร gbรฉ O Me And My Amigos, We Go Drink Plenty Casamigos