Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Gum Body
Driggo GVO
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
I getti gal wey dey come from France
She no fit go she no fit break my heart
I getti gal wey dey come from Malay
She getti body wey fit take me away
I getti gal wey dey come from Spain
She gimme head wey dey cure my pain
I getti gal wey dey come from Ghana
She get the ass but she no get manner
Won fe gumbody won fe gumbo
Won fe Totori won fe toto
U no get money ofe shomo
U wan roll with me sho lopolo
Won fe Totori won fe toto
Won fe gumbody won fe gumbo
I go make money odi dan dan
Dem go shake body odi dan dan
Say the truth and shame the devil
Omo me I know my level
On my grind na 247
I dey pray to God I'm thankful
Say the truth and shame the devil
Omo me I know my level
On my grind na 247
I dey pray pray to God I'm thankful
I no fit to sober
I no fit come lower
Till I die I'm loyal
To all my gees in total
Back then she talk say I'm local
Now she want my gbola
Cause I'm going global
Still I can't stop being loyal (Ahn)
I getti gal wey dey come from France
She no fit go she no fit break my heart
I getti gal wey dey come from Malay
She getti body wey fit take me away
I getti gal wey dey come from Spain
She gimme head wey dey cure my pain
I getti gal wey dey come from Ghana
She get the ass but she no get manner
Won fe gumbody won fe gumbo
Won fe Totori won fe toto
U no get money ofe shomo
U wan roll with me sho lopolo
Won fe Totori won fe toto
Won fe gumbody won fe gumbo
I go make money odi dan dan
Dem go shake body odi dan dan
I dey fuck celeb not minor
I get crib not room and palor
Anywhere I go won damo
Cause the boy dey shine like diamond
If they want to go odabo
If they want to come won kabo
I dey hot like solding iron
I dey vex like hungry lion
My time no fit over
Kama rala koba
No dey carry shoulder
If u no be the owner
My time no fit over
Kama rala koba
No dey carry shoulder
If u no be the owner
I getti gal wey dey come from France
She no fit go she no fit break my heart
I getti gal wey dey come from Malay
She getti body wey fit take me away
I getti gal wey dey come from Spain
She gimme head wey dey cure my pain
I getti gal wey dey come from Ghana
She get the ass but she no get manner
Won fe gumbody won fe gumbo
Won fe Totori won fe toto
U no get money ofe shomo
U wan roll with me sho lopolo
Won fe Totori won fe toto
Won fe gumbody won fe gumbo
I go make money odi dan dan
Dem go shake body odi dan dan