Skip to content

FOR SURE

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Yeah Gossip and lies na their strategy Hmmm Gossip and lies na their strategy Many people living in tragedy A friend of an opp is an enemy If you call me blood gimme loyalty Popping champagne sipping Hennessy Mix a likkle sprite with the codiene Watin Dey their mind i no fit see Me wey God dey bless you Dey envy I Dey live my life on a low-key If you look me well I no be novice I Dey see something wey dem no see Mama said Iโ€™m blessed for a reason That be reason why I Buckle my shoes and tie Am feeling nice I just wan free my mind Roll one and spark Sing praise to the Most highhhhh Sometimes I Show myself Very long dreads Know that Iโ€™m blessed African boy Diamonds dance Smelling like cash In a white Sometimes I Show myself Very long dreads Know that Iโ€™m blessed African boy Diamonds dance Smelling like cash In a white Benz One thing I know for sure I must to hustle for money One thing I know for sure I must to buy house for mummy One thing I know for sure I keep my focus one hundred And Nothing can stop me Just like the Jay Iโ€™m ever blazing Inspirations from the most high medication taking actions expectation meditation Na Information wey you no get make you no grow I live a real life what I no get I no borrow Shoutout to my father, my mother, my brothers, my sisters my baby yea The fans dem wey love me Friends wey dey support me I swear that Iโ€™m grateful yea Everything that I do Every where that I go Iโ€™ll never forget you Everything that I do Every where that I go Iโ€™ll never forget you yee Sometimes I Show myself Very long dreads Know that Iโ€™m blessed African boy Diamond dance Smelling like cash In a white Sometimes I Show myself Very long dreads Know that Iโ€™m blessed African boy Diamond dance Smelling like cash In a white Benz One thing I know for sure I must hustle for money One thing I know for sure I must to buy house for mummy One thing I know for sure I keep my focus one Hundred Nothing can stop me Just like the J Iโ€™m ever blazing Shoutout to my father, my mother, my brothers, my sisters my baby yea The fans dem wey love me Friends wey dey support me I swear that Iโ€™m grateful yea Everything that I do Every where that I go Iโ€™ll never forget you