Skip to content

Halleluyah

Heywhai Ayodele
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Hallelele... Hallelele... Hallelele o...Hallelele cll mighty Father I go praise you forever Every time i think of Your love towards me e dey make me dey wonder o Jehovah Rapha Lord, You are my Healer cnytime I call upon Your holy name You dey answer my prayer Your mercies are new every morning You give oil of joy for mourning cnytime i think of Your goodness e dey make me shout, ELLE! Your mercies are new every morning You give oil of joy for mourning cnytime i think of Your goodness e dey make me shout Halleluyah Halleluyah, Halleluyah... God of Elijah Wey dey answer by fire Oh how i love You from my heart mighty redeemer o Na you be clpha cnd You are Omega I searched all over couldn't find somebody greater o Your mercies are new every morning You give oil of joy for mourning cnytime i think of Your goodness e dey make me shout, ELLE! Your mercies are new every morning You give oil of joy for mourning cnytime i think of Your goodness e dey make me shout Halleluyah Vamp Halle Halle Lu... Halle Halle Lu... Halleluyah