Skip to content

All the smoke

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

No harm no harm no settle Make e dey go Hard No talk again make e no hard All this thing dey make me to go high Takes a lot L to get a w And conquer anything wey go dey trouble u Living everyday Just because We no Dey shout for dem face dem talk say we no Dey audible See everyday I pray to God for wisdom I no fit forget where me I come from Ifem buzi bukwa ebube ndi nso So If they cut ma wings I go still lift am See this thing This thing wey Dey worry me Am on ma lane no dey hurry me Coz I want to live life normally No let this temptation conquer me This thing... this thing wey dey border me Kpocha zacha put am under me And kpuchiะต the boy when they come for me Ahh... ehh Sometimes I want all the smoke Sometimes I want all the love Sometimes I wan Dey alone And sometimes I just want hope Sometimes I want all the smoke Sometimes I want all the love Sometimes I wan Dey alone And sometimes I just want hope But I just want peace of mind No harm no harm no settle Make e dey go Hard No talk again make e no hard All this thing dey make me to go high No harm no harm no settle Make e dey go hard No talk again make e no hard All this things dey make to go high Am allergic to bullshit Man's is too real to be acting all this full script Can back down when am laying off this blueprint Lead the way so make follow my footprint On ma grind so make dem no ask me who is this GTF so am throwing up ma deuces Test the boy men ge fokwanu gi bruises Give ma homie i no dey give excuses excuses See this thing This thing wey Dey worry me Am on ma lane no dey hurry me Coz I want to live life normally No let this temptation conquer me This thing this thing wey dey border me Kpocha zacha put am under me And kpuchiะต the boy when they come for Ahh... ehh Sometimes I want all the smoke Sometimes I want all the love Sometimes I wan Dey alone Sometimes I just want hope Sometimes I want all the smoke Sometimes I want all the love Sometimes I wan Dey alone And sometimes I just want hope But I just want peace of mind No harm no harm no settle Make e dey go Hard No talk again make e no hard All this thing dey make me to go high No harm no harm no settle Make e dey go hard No talk again make e no hard All this things dey make to go high