Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ayra Starr
XAVAGE
Popularity · Moderate
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Darling oh my darling
Let me the one and only
You don't have to tell me nothing
Make I just they spend you money
Gucci abi na Fendi
What you want me wanna buy for you
What you need me wanna give to you
Baby make we just dey jolli jolli
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
Baby sexy
My personal person
When she touch my body
I dey get the shivering
I know she wants me but
She just wanna tease me
Wetin she carry fit to kill somebody
Shake your bumbum to the left
Shake your bumbum to the right
Ready your bumbum on attack
Find your baby make you hold her well
Darling oh my darling
Let me the one and only
You don't have to tell me nothing
Make I just they spend you money
Gucci abi na Fendi
What you want me wanna buy for you
What you need me I wanna give to you
Baby make we just dey jolli jolli
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey they wear mini-skirt
Like Ayra Starr
I like girls wey dey wear mini-skirt
Like Ayra Starr