Hustler
Kenney Boy
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Still on still hustle fit don hard
The update wey you nor gree share today
Fit don still cast
But base on believe I sure say money go still pass
It's either I make money or I die in the process
Money nor Dey like noise na why I mind my business
Secure your bag and let the money do the talking
No claim assistance Jesus make oluwa do the judging
No waste your life my nigga you gats set your goals high
Nobody knows tomorrow anybody fit die
Most times I dey fear but na me motivate myself
Hustler fit dey tire but hustler nor dey retire
Dem launch another attack while you still dey wait on karma
Hustler no dey complain we go figure things out
'Cause no be everything you suppose use dey chase clout
But hustler nor dey listen base on say he don high
Hustler eyes don fall he still dey wait for more tie
If we where born to die what's the reason to be scared?
Make dem pass me loud abeg I don too overthink my head
Your face look innocent, while your mind is very brutal
Everyday I wake up winning something like a rollercoaster
Police na your friend, officer what's my offense?
Kpo kpo arrest my guy for road because he carry dread
Been thru the streets life, never trust a real guy
Never put your faith in anybody broda think twice
This is fucking real life, ghetto na the wild life
Hustling 'til I make it out because I fought the good fight
Put my feelings for the bag then I go fling am throw away
Musa help me lock the gate this my plug wan use me dey play
If na crase na you dey crase my guy na to format your brain
If na love you wan dey preach oga na to delete your number
Hustle make bouncer no go bounce you say make you step back
Hustler fit dey hustle make one star later turn five stars