Skip to content

No Gree

Deewise Nation
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Huum Hmmm Omo (Omo) Na 2024 we dey oo No Gree for anybody This year eh we go make money at the point wey even ritualists go dey ask us say guy what is the update You no believe, Oya rest Hahahaha Dem Dead dead dead dead dead Wey (Wey) Na 2024 we dey I no go gree I no go gree Na 2024 we dey I no go gree I no go gree 2024 Nay3wom Mempene mentwe 2024 N'ay3wom huh Mempene mentwe Afeyi y'ebenia sika realest FC Make we no dey rush because we go hit our target No need to dey enter many panels Nyame w)h) Nyame w)h) I dey tell you Stick around No dey rush Na me dey run am On a low Why you think say them dey call me Deewise Nation Na dey things wey I don nurture I no dey cap If I dey lie Ask Mr Meeyoung Him no dey matter How we dey run am On a premium For Lasgidi Na so my ex tell me last 2 years say If I leave her She go die Na 2024 we dey Omo you no go believe say I see her werey dey twerk on Tiktok yesterday I no go gree I no go gree Na 2024 we dey I no go gree I no go gree 2024 Nay3wom Mempene mentwe 2024 Nay3wom Mempene mentwe Alright I want take wuna enter one of my vibes This one na my fans thoughts I want bring am out for wuna Dee is wise in his Nation The Nation we wise Na e make dem the call me Deewise Nation You know dey matter hahaha Love me quick because I have no lover If you need pickup line make you call dispatch line Ha My oga say make I no enter disgrace But swear down I get dey Grace Even president for Yokes Nation don give up Because of this Deewise Nation Even dey babe wey comot from Deewise Nation don return back to this New Nation Omo don tire Make I go chop so that I go get power Hhhhhhhhh Boomplay (Boomplay) Huh Boomplay (Boomplay) Na 2024 we dey I no go gree I no go gree Na 2024 we dey I no go gree I no go gree 2024 Nay3wom Mempene mentwe Afe Wei hw3 y3mpene 2024 N'ay3wom Mempene mentwe Mentwe Na 2024 we dey (mentwe mempene mentwe) I no go gree I no go gree (Afe Wei hw3 y3mpene) Na 2024 we dey I no go gree I no go gree 2024 Nay3wom Mempene mentwe Omo Bankz I dey go Live on Boomplay Come fly me with Lion abeg Hahaha Bro okay bro make I go recharge I dey come Make I go recharge (make I go recharge) E don burst