Skip to content

Timo Wena

MaVo
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

kilogbede 1 kilogbede 1 no more way for who no get money no more way for who no get money no more way for who no get money .. no more way for who no get money no more way for who no get money .. me i no go fadonomogba me i no go disobey your talk me i no go dent i go comot him teeth o shey you know belinda from obromokpopo me i no fit complicate your matter pass this one ukanigbe sabi all time you fail us i no fit to forgot somonoyokpon wey you pull off shey you know say the life na circle abeg make them call ufeso me i no go fadonomogba me i no go disobey your talk me i no go dent i go comot him teeth o shey you know belinda from obromokpopo me i no fit complicate your matter pass this one ukanigbe sabi all time you fail us i no fit to forgot somonoyokpon wey you pull off shey you feel like say you be timo werner, timo werner shey you feel like say you be timo werner, timo werner shey you feel like say you be timo werner, timo werner shey you feel like say you be timo werner, timo werner .. if i’m a fisherman na your fish i wan chop ah omotena tell me what’s supping se she ask me kilogbede shey you get condom shawty wanna gimme that slopppy se the nigga say i get consent the baby say is done and said said and done comment jmapelle francias you pop all of my percocets the baby say she no consent .. me i no go fadonomogba me i no go disobey your talk me i no go dent i go comot him teeth o shey you know belinda from obromokpopo me i no fit complicate your matter pass this one ukanigbe sabi all time you fail us i no fit to forgot somonoyokpon wey you pull off shey you know say the life na circle me i no go fadonomogba me i no go disobey your talk me i no go dent i go comot him teeth o shey you know belinda from obromokpopo me i no fit complicate your matter pass this one ukanigbe sabi all time you fail us i no fit to forgot somonoyokpon wey you pull off shey you feel like say you be timo werner, timo werner