Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
With You
Ema Onigah
Popularity · Moderate
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
This is it what it means, when I say I need your love
I just want to be with you

Breketekete, softly, softly with this your felele body
Because of you e don tey wey me and my guys don see o
If you're sorry, baby girl don't be
'Cause truth to, truth to GOD, from January to February na you dey match my vibe
No April Fool, na you dey make me calm
If I may indulge you my baby
When we go link up, I want to know
With you by my side, tell me wetin I dey find
I dey maintain my start say I want you love (apurukutu mama o)
Inna your oceanic me wan to float

Normally, I don roll one for you keep for one side, make we gather high
This is it what it means, when I say I need your love
I just want to be with you
This is it what it means, when I say I need your love
I just want to be with you
From the deepest part of my heart, from the deepest, from the deepest, from the deepest, deepest
From the deepest part of my heart, from the deepest, deepest, from the deepest, deepest
I'm asking o, I'm asking o