Skip to content

Yahweh Feat Gameman

Flo
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Early in the morning I will rise up get on my knees and pray I will say thank you for the things u've done and the things you're about to do I will never trifle the privilege you've given unto me I'm forever grateful You alone will I worship Ya hu weh he ee... Eh Ya hu weh he ee... Ooh Ya hu weh he ee... Eh Ah na na na Ya hu weh he ee... Oh hu ah hun na Listen... Everything wey I get Na u dey give me Everything wey I need o Na u dey provide o In the morning Yes o In the noon time Yes o Even for night when I no dey see Wellu wellu If no be you baba ee Na where I for dey Na who I for be o I for Don panic long time ago Na da da da da da da down Na you be Ya hu weh he ee... Oh Oghene me mo ooo Ya hu weh he ee Papa you do me well o Ya hu weh he ee Oba mimo, Oba aiku, aisa, aidibaje o Ya hu weh he ee That is who you are o Mo ni that's who you are o My heart is all for you My life, my all Lord Tell me what I got to do This worldling ain't gat a clue They all don't understand the chemistry that I got going on with you Dem talk say dem know me Why I dey form Dem talk say dem no believe wetin I become Why I dey clean, Why I dey act like say I belong They don't understand that in Christ the past is gone It's like I'm living a new day Got a second chance A new day Got my self in the Lord, It's Yaweh So everybody come out and sing with me(sing with me) Worship the Lord and sing a song of victory(victory yeah) The... of the Lord Cry out with one voice Make a joyful noise and rejoice Let the redeemed of the Lord cry out with one voice Make a joyful noise and rejoice Nobody fit to be like you ou e Na u dey cover my shame (Na u dey father my light) Early in the morning Yes o In the noon time Yes o Even for night when I don dey crash o Wellu wellu It is good to know that you can never be overthrown o The name of Jesus is a mighty tower (Alleluyah o) Ya hu weh he ee Oooh hu hu Ye hi yeh hi ee Ya hu weh he ee Who I be when u dey my filament eh Ya hu weh he O so no bu we o You have done me well Ya hu weh he ee Chai, what shall I sing o what shall I render to yoooou Ya hu weh he ee Ee. ee. ee. ee You alone, You alone, You alone eh Ya hu weh he ee Eh chi Na you be Ya hu weh he Ya hu weh he ee Eh... Ya hu weh he ee Forever shall I go refer ur name Ya hu weh he ee Ya hu weh he ee