Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Mon Bébé
KOJO BLAK
Popularity · Moderate
+
🇬🇧 English · Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Écoutez moi bien (bien)
Lend me your ear (ear)
Na only you, for my vision
Television I no see anyone
Ewuraba twe ben meɛ
Make your body to feel tres bien
Me and you no separation
For rainy day ago stand by you
Because I dey turn-n-n-n
Turn-n-n-n turn-n-n-n up for your door
No let me go
Follow you go
Carry me go where I no know
Ole akɛ bonɔɔ nɔnɔ nɔ nɔ nɔ
Nɔ nɔ nɔ ni masumɔ
No let me go
Follow you go
Carry me go where I no know
She say
Mon Bebe
Mon Bebe
Mon Bebe
You dey rise up my pressure oh
Nonɔɔ esumɔ
Tsiɛyoo kɛɛ nonɔɔ esumɔ
She say
Mon Bebe
Mon Bebe
Mon Bebe
You dey rise up ma pressure oh
Nonɔɔ esumɔ
Tsiɛyoo kɛɛ nonɔɔ esumɔ
Mon bebe
O set me up amane'
5 star dey for you don't panic
Big papa dey for you so don't you worry oo baby
Mon bebe
Igbee osumɔmi inshane
Gbekenɛ lɛ bon arrive
Hyehyɛ woho ama wo enigyeɛ
O set me up
Make I fall in love
You no fit touch it
And then not taste it
Never felt this kinda feeling before
O set me up
No questions
Bo noor ni isumor
Bo nɔɔ ni isumɔ
I fall for you
At this point I dey crawl
Because I dey turn-n-n-n
Turn-n-n-n turn-n-n-n up for your door
No let me go
Follow you go
Carry me go where I no know
Ole akɛ bonɔɔ nɔnɔ
Nɔ nɔ nɔ
Nɔ nɔ nɔ ni masumɔ
No let me go
Follow you go
Carry me go where I no know
She say
Mon Bebe
Mon Bebe
Mon Bebe
You dey rise up my pressure oh
Nono esumɔ
Tsiɛyoo kɛɛ nonɔɔ esumɔ
She say
Mon Bebe
Mon Bebe
Mon Bebe
You dey rise up ma pressure oh
Nono esumɔ
Tsiɛyoo kɛɛ nonɔɔ esumɔ