Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Plenty Nonsense
Femi Kuti
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(ฤฐnstrumental)
You go see nonsense thing
Wey go make you just dey cry
You go cry? blood go commot from you eye
You go see nonsense thing
Wey go make you just dey vex
You go vex? till you break your head?
So fire engine go come quench fire
Dem go forget bring water
They tell you to quench the fire you must pay
In the name of free education
Jakonde build school for poto poto
The schools no get window
Pikin don carry table chair to school
Police no get better salary
So arm robbers dey rob, dey go
They make police stand for road
Disgrace themselves they beg e money
Bribery and corruption
Come enter our body
Honesty no dey pay again
Na illegal business dey prosper?
When Babanginda dey spoil Nigeria
Abiola no talk against am
He follow am dey chop, dey enjoy
Together they want make Nigerians craze
ย